Hyce, BoyPee & Brown Joel: Constantly Mp3 Download & Lyrics #5B4431
Hyce, BoyPee, Brown Joel Constantly

Constantly

Hyce, BoyPee & Brown Joel

Afrovibes ● 2024

Full 0:00 / 0:00




Constantly / Lyrics


Choco Ahh Eyyaa Ah say ah I want to know Who dey give you mind To dey whyne me (dey whyne me) I want to know o Who be that guy wey dey chat you Fine boy like me, why you con dey think you fit bobo me? Bobo me oh Oh baby doh Iturapum kedu ife nga akolu nne, ooo Oh no Oh baby wait Me I fit to give you all the love portion o Oh baby Biko love me back, love me back Gimme chance o Make I do the finish touches o For this our love This our love This our love E go dey forever I can’t deny Chop groundnut Chop my groundnut make you born my baby oh My all in one I don dey chase you all my life Oh my baby and I dey put effort oh Constantly And if I no see you odoh I fit to craze na your love I want Constantly They say that love is blind But I can see my baby nyash I dey see am clear, clear Constantly Aponbepore bu ti sugar Sweet like chocolate o Constantly If you activate the loving Mommy, it is certain All my love is sure for you If you con sabi do the bad thing Ugomma, it is nothing All my money is just for you, just for you Since 2016, they've been yapping on your P Agbalumo no sweet pass your cherry I no dey on palazzo Order men kolopi But in 2024, I catch you with my steeze, steeze My baby, na you Anything I do, you say it's not enough for you Please, I dey on my knees Me, I no go wan lose you Oh baby wait Me I fit to give you all the love portion o Oh baby Biko love me back, love me back Gimme chance o Make I do the finish touches o For this our love This our love This our love E go dey forever I can’t deny Chop groundnut Chop my groundnut make you born my baby oh My all in one I don dey chase you all my life Oh my baby and I dey put effort oh Constantly And if I no see you odoh I fit to craze na your love I want Constantly They say that love is blind But I can see my baby nyash I dey see am clear, clear Constantly Aponbepore bu ti sugar Sweet like chocolate o Constantly

Save Audio
[3.26 MB]