Ruger & BNXN : POE Mp3 Download & Lyrics #165BD5
Ruger & BNXN fka Buju POE
E

POE

Ruger & BNXN  

Afrovibes ● 2024

Full 0:00 / 0:00




POE / Lyrics


Ob' Obah Wha dem a say Hmm hmm Hm hm oh no oh no no no oh no no no Wole o o no no no ololo o lolo o lo lo lo Tunbo Tunbo Baskelebe which one I go chose Just wan nenepo Ko ma fi mi denge pose I say make you dance for me make you no go de jonze I swear you de poe You no know as e de go Tunbo Tunbo Baskelebe which one I go chose Just wan nenepo Ko ma fi mi denge pose I say make you dance for me make you no go de jonze I swear you de poe You no know as e de go Baddie Who respect The brother wey dey knack you no get sense 'Cause he never jam you to full extent See you never experience full wetness But mind you I'm God sent Baby I go need your full consent Show your id I de avoid government I'm a good citizen of this continent Arise o compa Sunmo mi turn your back o Back o Na back to back o back o E reach morning pack your bag o No take my polo mako If you carry am return am back o Come take another round o Paco Paco Tunbo Tunbo Baskelebe which one I go chose Just wan nenepo Ko ma fi mi denge pose I say make you dance for me make you no go de jonze I swear you de poe You no know as e de go Tunbo Tunbo Baskelebe I no fit see you spit kelebe Too soft like fresh agege Too hot you need abebe Yansh be like sandra benede I no fit weigh the size omiemie You get only fans make I check And my favorite part na twe twe Ani mo l'omo l'america na Her papa na commodore She like when I'm in control Mo tun wa l'omo ni ikate naa The girl name na Modina You know she like money Gannn Ah which one I go choose? Just wan nenepo you sha know as e dey go Oh are you gonna dance for me oh baby make I know? Before I start to throw all my money on you Tunbo Tunbo Baskelebe I no fit see you spit kelebe Too soft like fresh agege Too hot you need abebe Yansh be like sandra benede I no fit weigh the size omiemie You get only fans make I check And my favorite part na twe twe

Save Audio
[3.66 MB]