Sarz, Dj Tunez & Flash: Get Up Mp3 Download & Lyrics #ff3131
Sarz ft DJ Tunez & Flash Get Up

Get Up

Sarz, Dj Tunez & Flash

Afrovibes ● 2017

Full 0:00 / 0:00




Get Up / Lyrics


Get Up Get Up Ehhh She’s a Dancer But she what I like ahahah Sarz Pon The Beat Yeah No Wahala Omalicha baby o I You and your friends sit down you want to get high 20 Bottles of Star You see me come dey form superstar uhh hun I remember I dey check you when you been dey tell me no Shey na because I no getii money I no getii doe Getii Doe oo Nowadays when you dey see me girl hello Onto se you dey see the kind of paper wey I dey roll Dey roll They way she get up get up ehh she’s a dancer They way she move it lift it side una like a belly dancer They way she get up get up ehh she’s a dancer They way she move it lift it side wena wena like a belly dancer Na she I go carry go o aii yea Carry go Omotena carry load aii yea she carry load All my friends' dey tell me no o aii tell me no But na she I go carry go aii yea No wahala Nana Ehh I remember back then you been dey dull me But Ehh Nana Ehh omo 24 7 you call me I dey far away The only time wey you dey see me na for TV eh Shey na for TV eh yea nuh nuh nuh nuh nuh nuh nuh Eyea nuh nuh nuh nuh nuh nuh nuh Uwo wo wo wo wo wo wo wo wo Eyea yea yea yea yea yea yeah yeah yeahh yeaahhh They way she get up get up ehh she’s a dancer They way she move it lift it side like a belly dancer They way she get up get up ehh she’s a dancer They way she move it lift it side like a belly dancer Na she I go carry go o aii yea Carry go Omotena carry load aii yea she carry load All my friends dey tell me no o aii tell me no But na she I go carry go aii yea No wahala

Save Audio
[3.22 MB]